100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day
Welcome to BBC Pidgin live coverage of news from around Nigeria, Ghana, Africa and di world, plus di Russia invasion of Ukraine.
Welcome to BBC Pidgin live coverage of news from around Nigeria, Ghana, Africa and di world, plus di Russia invasion of Ukraine.
Live Reporting
All dem times wey dem write be UK
Controversial singer gbege wit police, wetin Portable do dis time
Dis no be di first time wey di ‘Zazoo’ singer go try avoid police arrest, For April 2023, e bin chop arrest for hand of Ogun State police.
Read More‘I see pipo wey cheat me dey pray’ – Suspect tok why e close door before setting fire inside Mosque for Kano
One pesin from di community bin tell BBC News Pidgin say di man pour petrol and set fire for di mosque wen about 40 pipo dey pray - e den lock di mosque.
Read MoreCourt grant ex-CBN govnor Godwin Emefiele 300 million naira bail
Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) bin arraign Emefiele, bifor di Federal Territory High Court Abuja on Wednesday 15 May on anoda set of criminal charges.
Read MoreE start to dey paint at six months, meet one-year-old Ghanaian wey be Guinness World Record youngest artist
Ace Liam wey begin dey paint at 6 months old attempt im record at di age of one year four months old.
Read More'I bin try so many tins to get belle sake of PCOS'
Stephanie Coker Aderinokun tok say di delayed pregnancy for her marriage dey "traumatizing" as she bin try so many tins to get belle but she dey see "negative pregnancy test" for inside bathroom .
Read MoreManchester City get ogbonge victory, reduce Arsenal Premier League title hope
Dis match go decide weda Arsenal still get chance to win di Premier League title or not
Read MoreHow WAEC dey mark students examination paper?
All you need sabi about WAEC marking scheme and grading system of di senior school certificate exam for West Africa.
Read MoreStevie tok about di Wonder of becoming a Ghanaian citizen
After decades-long love affair with Ghana, di US musical icon finally get im citizenship.
Read MoreMake Visa for international students remain – report advice
Universities go lose money and reduce courses if dem stop post-study visa, report warn.
Read MoreWetin you need to sabi about Lagos state law on land and demolition
"We buy di property for February, we don stay dia for two months," di beautician tok for video wey don go viral.
Read MoreWhy Melinda French Gates dey resign from di Bill & Melinda Gates Foundation
Fotos: Protest of electricity tariff hike from across Nigeria
Di union members for dia ‘I no go gree’ waka no allow staff of electricity company enta dia compound - dem ask authorities to reverse di tariff increase.
Read MoreWho be Dorcas Adeyinka, di blogger Nigeria police declare wanted?
Police for Nigeria declare Dorcas Adeyinka wanted for allegations of cyber-stalking, abduction and murder.
Read MoreDi volunteer crime fighters wey dey use whistles, whips and guns
South African communities organise to tackle di high crime rate, with di police 'approval'.
Read MoreFotos: How Prince Harry and Meghan Markle three-day visit to Nigeria waka
Prince Harry and Meghan bin dey invited by di kontri chief of defence staff to meet injured service personnel as part of dia work with di Invictus Games.
Read More'We dey like blind pipo' - Di community for Enugu wia pipo dey live inside lack
Pipo for dis community for Enugu State Nigeria tok say goment dey treat dem like pipo wey don die.
Read MoreHow Arsenal beat Man United to go back to di top of EPL table
Manchester United go host Arsenal for Old Trafford to battle out dia position for di English Premier League table.
Read MoreKehinde Bankole and Wale Ojo win Best Actress and Best Actor, Breathe of Life win best movie for 2024 AMVCA
AMVCA na like di ‘Oscar’ of Nigeria and di award get several categories wey dem dey nominate actors and movies including crew members wey dey outstanding.
Read MoreWhy Prince Harry and Meghan Markle come Nigeria
Di visit of Prince Harry and Meghan Markle to Nigeria na on di invitation of di Nigeria Defence Chief and to strengthen relationship wit di Invictus Games community.
Read MoreKidnap of students for Kogi University - how e happun
Di Kogi State goment say na nine students dey currently missing afta di attack wey happen on Thursday night.
Read More